Skip to main content

Types Of Triangles in Trigonometry

Lyrics Of Common Person By Burna Boy

Lyrics Of Common Person By Burna Boy

(Bong)

(Bong killa)

Na me wey dey clean una house

Na me wey dey wash una car

Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth

Na me wey dey work for your shop

Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate

Fit no do me jo

Mm, balanso

Even as things no dey go my way

Even in days where no get nothing at all

Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus

Na me wey drive your keke

Mm, balanso

Na me wey dey run around

Na me do the job

Mm, balanso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Thanks for Reading.

Comments

Popular posts from this blog

Types Of Triangles in Trigonometry

Trigonometry is the branch of mathematics concerned with specific functions of angles and their application to calculations.

How To Make Money From Facebook

How To Make Money From Facebook Facebook we all know as a social media platform, with billions of users. Not everyone know that they can earn money from the social media platform. Here are some tips which you can use in earning money from Facebook. 1. Sell Products Facebook is not just a social media platform, but also an ecommerce platform, you can sell your products on Facebook marketplace, and earn some money from it. 2. Social Media Marketing If you have lot of followers on your Facebook page, you can start using it to market people's brands or anything and get paid. 3. Monetize Facebook Page If your page have reached the numbers of followers allowed for monetization by Facebook, and monetization of facebook page is allowed in your country because not all country does Facebook support monetization of pages. Once the page have reached the number of followers required and your country is suitable for monetization, then you can monetize it and start earning money from it. 4. ...

Joe Biden Political Biography

Joe Biden Political Biography Joe Biden was the 46th President of the United States, when he took place on the 20th of January 2021 which made the commencement of his four year term as the president of the United States. He is a candidate of Democratic Party. His Vice President is Kamala Harris. He defeated the ex President of the United States Donald Trump. The Votes For the Election were: Joe Biden:- 81,281,888 Votes Donald Trump:- 74,223,251 Votes